Abochi – Bestie Lyrics

Abochi - Bestie Lyrics
Abochi – Bestie Lyrics




LifeLine Records

I’m in love with my bestie and I don’t know what to do
Sometimes I dey feel say she dey feel the same way I do
But she dey call me brother
I no dey bab that thing
‘Cause sometimes we dey act like lovers
Wey we dey do more things

My bestie, my bestie, my bestie, my bestie, my bestie eh
If you dey hear this song, just know sey somebody fall for you
My bestie, my bestie, my bestie, my bestie, my bestie eh
I know sey I no for catch feelings, but ebe too risky to loose you to another one oo

So somebody tell me wetin man for do
‘Cause I no wan lose wetin I get plus you
So somebody tell me wetin man for do
‘Cause I no wan lose wetin I get plus you
Is it my brain or my body?
Maybe my heart no well
Sɛ ɛyɛ ɔdɔ kan dɛa, me no me nim
Deɛ me nim ne sɛ m’ate ahwe wo dɔ mu
Hallele (hallele)

Aw bestie eh
Wherever you dey
I say you for hear me today
I don’t care if I shy for your face
So bestie, you no dey wonder why
The girls girls no dey come my way no more
Sometimes your jealousy sef dey blow ma mind
But edey give me vhim so I dawg them all

Now as you then your guy shon
I hope sey we go fit to go the next level
‘Cause the feeling dey grow strong
Make we look sharp before we start to blame devil

Aww ɔblayoo sumo mi
Ejaakɛ mi hu mi sumo bo
Nnyanyo kpakpa sumo mi
Ejaakɛ mi hu mi sumo bo eeh
Somebody tell me wetin man for do
‘Cause I no wan lose wetin I get plus you
Somebody tell me wetin man for do (somebody tell me wetin man for do)
‘Cause I no wan lose wetin I get plus you (I’m in love with my bestie yeah)

Is it my brain or my body?
Maybe my heart no well
Sɛ ɛyɛ ɔdɔ kan dɛa, me no me nim
Deɛ me nim ne sɛ m’ate ahwe wo dɔ mu
Hallele (hallele)
Abochi ’em sound oo, haha

Related posts

close